Naija

Zlatan – Lagos Anthem

Pinterest LinkedIn Tumblr

Zlatan - Lagos Anthem

Lagos Anthem

Song by Zlatan Ibile
Produced by P Prime
Released: 20 November 2020

Zlatan drops a new record that describes the lavish lifestyle of Lagos people.

“Lagos Anthem” is a sound every Lagosian can relate with.

Lyrics

P!
Ibile
Eko where you dey?
Ayayaya
Astala Astala
Jo mo ibile
Ah ah
Ibile
Arise, o Compatriots (Astalavi)

[Chorus]
Every night Bentley
Every night Rolls Royce
Lo na tollgate
O fe lo jaiye
Padi mi gbe Aston martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
Won fe lo Jaiye

[Post-Chorus]
Yet them go talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos
Won fe lo Jaiye

Them dey talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos
Won shano wole
Ah ah
Wo

[Verse 1]
Lati yaba ti ti wan Bariga
Awon omo iyami se oloun won gbowo kpa
Won sun le rara Won nogede
Omo ma jowo se ko to jo ogede
Nibo nibo
Oloun wan sere
Ole de la ti abroad
Ko de le e lere
Awo gan je ya kan to lowo
Taba fe lati oko wa ase opolo ko lo lo
Ayii
Nowo nowo
Nowo e soke
Poco Lee, Oba ijo oya Ije e loke

[Chorus]
Every night Bentley
Every night Rolls Royce
Lo no tollgate
Won fe lo jaiye
Padi mi gbe Aston martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
Won fe lo Jaiye

[Post-Chorus]
Yet them go talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos (Won fe lo Jaiye)
Them dey talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos
Won shano wole
Say

[Verse 2]
Lambo truck, e dey Lagos
Rolls Royce, e dey Lagos
Motor 2020, e dey Lagos
Wan to bi 30, e dey Lagos
Omo wire wire, e dey Lagos
Wey dey bless my aza, e dey Lagos
Oil money nko, e dey Lagos
Eyan Joey Zaza, e dey Lagos
Seyi Tinibu, e dey Lagos
Shanky lebanon , e dey Lagos
Oloribu, e dey Lagos
Ati Aka-gum
Say airport (e dey Lagos) wey no get AC (E dey Lagos)
Ijoba (E dey Lagos) wey no get pity (E dey Lagos)
I wan blow (E dey Lagos)
He no sabi sing (E dey Lagos)
E wan get money (E dey Lagos)
E no sabi hustle (E dey Lagos)
Zlatan (E dey Lagos)
Obalaba (E dey Lagos)
Abracatunba (E dey Lagos)
Presido wey get style (E dey Lagos)

[Chorus]
Every night Bentley
Every night Rolls Royce
Lo no tollgate
O fe lo jaiye
Padi mi gbe Aston martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
O fe lo Jaiye

[Outro]
Yet them go talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos (Won fe lo Jaiye)

Them dey talk say money no dey Lagos
Them talk say money no dey Lagos
Them dey talk say money no dey Lagos
Won shano wole
It’s STG

Zlatan – Lagos Anthem

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Write A Comment