Naija

Tekno – Enjoy

Pinterest LinkedIn Tumblr

Tekno - Enjoy

Enjoy

Song by Tekno
Produced by Blaise Beatz
Album: Old Romance
Released: 19 November 2020

As Tekno tidies up for the release of his Old Romance album, he drops the visual for “Enjoy”, a trailblazing single from the project produced by Blaise Beatz.

Lyrics:

Person wey know person
E no Dey kill person
If you wan know person
You no go force person
I no Dey sick
You wan gimme medicine
I get money oo
You wan help me spend my money

Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
(Oh nooo)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh oh

I’m a winner I’m a winner
(I’m a winner)
Just believe that I’m a winner
(I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe ama do it do it
Let me do it like I do it
(How I do it)

Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
(Allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
(Allow me o)
Allow me to enjoy myself
(Ye ye ye eyi ye)
(Oma mamamu)

Kpe kpe kpe
Kpriiikpe padiye
(Oma mamamu)
Kpe kpe kpe

(If u no want make I happy o)

Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go ……

Mixmonsta
It’s Blaize on the beat baby

Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself

Tekno ⇒ Enjoy

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Write A Comment