Audio

Laycon ft. Tinu – Motivation

Pinterest LinkedIn Tumblr

Laycon ft. Tinu - Motivation

Motivation

Song by Laycon
Featured artist: Tinu
Produced by Miraqulous
Album: Who Is Laycon?
Released: 1 April 2020

Right here is “Motivation”, a song by BBNaija winner, Laycon recorded before the reality show and included in his first project, “Who Is Laycon?”.

The song features Tinu on its hook as she delivers with an astonishing melody.

Lyrics:

Yeah
It’s Conny Sir
Tinuke oo
Hmm

Hook:
My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Verse 1:
My motivation na those guys wey Dey go slow
The ones putting in work not the popo
My motivation na the man wey go bring change
This no be PDP or APC thing

My motivation na the men wey under
Man Dem, who Dey handle pressure like the plumber
My motivation na the Sensible feminists, they never preach hate that’s why I be respecting them

My motivation na the guy wey Dey help him guy, the bird wey Dey help men fly my motivation na those girls wey dey get sense die the ones wey no live online
My motivation na the bricklayers, the workers, electricians, hey my motivation na the marketers, the waiters, the delivery guys

White collars workers, always on a deadline, even entrepreneurs they be having hard times, pray Allah give you energy for these time this ain’t a rap, I’m not even dropping punchlines
My motivation is Mohammed, Allah’s G, even Jesus Christ, he died on the Cross see
My motivation is my Pops, yeah my real Dad, I’m tryna see you in the Sky like I’m Simba

Hook:
My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Verse 2:
My motivation roll dice for sure
Da double 6 and you get the the chance for one more, this is ludo, and Man got kicks like it’s Judo

Look boy don’t you really see
My motivation are the VEC and Jay Z, even Nasty C, the Jiggy jigga, how you think these people calling me the Niggy Niggy, my Role model Reminisce, ajigijaga, my role model never Envy, he Oraka

See I Rap proper, my motivation are the guys that’s not Popular, the ones who go through dirt to make us look better, the ones wey chop slap for girls to Kizz Daniel, artiste managers always brain storming

The organizers of the show they be really stressing, bouncers who gotta be harsh but they don’t like it, they my motivation
Walahi talahi go give them accolades
They all deserve it, to my opponents
Y’all do not deserve me

I’m giving credit to the names we never call The ones behind the Cameras, they deserve applause The Akeusolas, Even Myde, Die Hard fans stay defending every line These are motivation I’m respecting everytime

Hook:
My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Laycon ft. Tinu – Motivation 

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Write A Comment