Naija

B-Red ft. 2Baba – Kingdom Come

Pinterest LinkedIn Tumblr

B-Red ft. 2Baba - Kingdom Come

Kingdom Come

Song by B-red
Featured artist: 2Baba
Produced by Irock Classic
Album: The Jordan
Released: 8 October 2020

Real name Bayo Adeleke, Nigerian musician popularly known as B-Red releases “Kingdom Come” music video featuring Afro-pop living legend, 2face idibia aka 2Baba. 

B-Red ft. 2Baba - Kingdom Come

The track from B-red’s sophomore album, “The Jordan” is sizzling in an epic visual shot by Stanz Visuals. 

B-Red ft. 2Baba – Kingdom Come Lyrics:

It’s B Red in the building

I say who is in the garden
A lady fine girl
Can I come and see her
See this girl wHit biggie butt o (ukwu)
Relax o (ukwu)
Money they for bank o
And e they the bag o oun yeah
Ya aaa (Ukwu)

See this girl with biggie butt o
Relax o
Money they for bank o
And e dey the bank o
Steady get alert o, I no go blank o
Steady get alert o, E no go wait o
Till the kingdom come, I go they strong like ?
Even if you they London , I go stand like ?

See this girl wey they burst up the area
Them buzz all the area
See this girl wey they scatter the area
They scatter my medulla ouuh yeah
Ti de ti de yi de ya a
Ti de ti de ti de

Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come

I say who is in the garden, a lady fine girl
Can I come and see her
It’s B Red in the building

It took a long time coming
I want know your mind, I too get your time see as you fine
I be the one that you wanting
Na me be your guy at the top of the line
So when I say am looking for a sister, Na you be my desire
So for all of your questions I get answer
I’m needed to help you to put the fire
So anything you want I deh here
Good good loving for your o de be
I say I go love you baby you go fear fear
You no go fit to hold am you go hala yeh yeh
I want make you start to dey living oh
I no come here to deceive you eh
2Baba am B Red in the building
I don’t care baby what are you thinking

Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come

I say who is in the garden, a lady fine girl
Can I come and see her
It’s B Red in the building
If you call on my name I go run come
Baby you sweat pass Tom Tom
Come make I grab your bum bum
Na so we go they so we go dey forever o

See this girl wey they burst up the area
Them buzz all the area
See this girl wey they scatter the area
They scatter my medulla ouuh yeah
Ti de ti de yi de ya a
Ti de ti de ti de

Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come
Till the kingdom come, Kingdom come

I say who is in the garden, a lady fine girl
Can I come and see her
It’s B Red in the building

Listen up to the audio and watch the video below:

B-Red ft. 2Baba ⇒ Kingdom Come

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Write A Comment