Nigerian singer, Ayra Starr recently made a statement on Twitter about her fans who love her music and those who don’t like it.
The tweet, which referenced creating an anthem for her fans and a dismissive comment towards those that are not her fans has generated a range of reactions online.
Some have taken issue with the singer’s words and have responded critically.
She wrote, “Making an anthem for Sabi boys and girls only , the rest of y’all can go and jump in a dam”
Making an anthem for Sabi boys and girls only , the rest of y’all can go and jump in a dam
— Celestial being (@ayrastarr) January 17, 2023
Her statement has sparked different reactions from netizens online as many reacted to it.
You ayra star wey dey do body like rope wey dry cleaners dey use sun close u go just jump like frog no manner's at all nonsense
— Tory Teekay (@ToryTeekay) January 17, 2023
Eyaaaa, like we care, no be only dam na damatol pic.twitter.com/wNIsc0URLy
— Bobby Dazzler (@BiG_FraSh) January 18, 2023
Why we go jump inside dam?
Na so your anthem sweet us for body reach?
If them no fit play your anthem for the next world cup,aunty rest. @crownprince_xx— crownprince_xx (@crownprince_xx) January 17, 2023
Nah you Sabi… Because you don get bluetick
— TNaira???? (@tnaira33) January 17, 2023
You all should get ready for the violence you all looking for this 2023
— ???? LIBERTY ???? (@samphix10) January 17, 2023
U sef go jump for dam
— Kevin (@Kevin17321267) January 17, 2023
That one concern your papa
— Baby flowjay (@BabyFlowjay) January 17, 2023
You don make money of us na…you get mouth to talk rubbish now..no wam
— blazzie⚡⚡⚡ (@_scami_) January 17, 2023
I be sabi boy wey come get Mad flowspic.twitter.com/WLnQsDOoQo
— ᴏᴍᴏ ɪʏᴀᴊᴇ̀sᴜ (@alightnewss) January 17, 2023
Them go soon add this one to wetin them go ask peter obi????????????"sir what do you have to say about the anthem ayra Starr wants to bring out and divide the youths while also making them forget the original nation's anthem"?????????????
— EZE ETO ETO????⚡???????? (@L1Youngking) January 17, 2023
Haba you get upper hand pass us no mean say make you dey wish us bad
— black_mamber (@OluwatoyosiVic3) January 18, 2023
I can't wait for your sabi cooking…let's see if nah to pour am for dam..ode!
— David Kaufman (@David_Kaufman3) January 18, 2023
Comments are closed.