Entertainment

Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes

Pinterest LinkedIn Tumblr

The marriage of the popular Nollywood actor, Yomi Fabiyi, and his wife, Jimoh Grace, has allegedly crashed, making it his second failed union.

Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes

Controversial blogger, Gist Lover, made the revelation in a post after a chat with Yomi’s wife who claimed to have been through a lot under him.

It is also reported that Yomi Fabiyi moved out of the house after dragging his wife to court for the legal dissolution of their union.

Sharing snapshots of the exchange, the blogger wrote:

“Actor yomi Fabiyi marriage folds up for the 3rd time. Hello tueh tueh, if I talk them no go allow me talk ooo, Gistlover na lie, yen yen yen, they still posted each other, this blog is toxic, toxic Kee una papa there.

Well, Yomi don finally pack out of the house for him wife oooo, them don drag each other to court ooop, I talk am that dey una no allow me talk even the wife swear for me, now oro tani ki baba na gbo, Obi Loma pari eh oooo, (talk wey we say make Oba no hear,na oba go settle am) where I for know say he don say the babe no fit endure again.

Na when I see her for comment section, what’s going on here,Na yoni ikebe super wife be this keh, I know say the matter don red,I Sha Waka pass, as the matter come serious naso she land inside my dm oooo, Shey koso wetin happen again, she I you and your husband don abuse me,naso she begin cry say yomi don pack comot for house come drag am go court again.

Dear Yomi you are not what you preach, young girls will come to you to act instead na prick you go dey offer them, it’s safe to say Yomi practices sex for roles, because this grace girl was his student, before we know it iva knack am belle, na wetin cause fight between mo Bimpe and yomi till today be that, yomi prick no dey stay one place,in as much as I no support the wife too because na wetin she find she see, yomi should stop intimidating her with court, Abi make I no put mouth GLB Nation?

Because na like this we put mouth for precious matter before she go back to dey play love with FFK (anywhere belle face na front) dear Yomi stop knacking all the girls under you and be doing Yeye activist online, take your prick, I come in peace (swipe to read all evidence attached) igo orobo oni bawa ooo”.

See the snapshot of their chat below:

Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes  Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes  Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes  Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes  Actor Yomi Fabiyi Second Marriage Crashes

 

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Comments are closed.